Lyrics
leave the people wey dey form ode
All the ladies and the fellows, leave the people wey dey form ode, olomo kilo fun omo re
all the ladies and the fellows
Everybody want a photo, olomo kilo fun omo re
If you dey feel me let me know, eni eji eta lego, e nor easy to run the show
leave the people wey dey form ode
Everything brand new oh, if you dey feel me let me know
everywhere wey i go i dey shutdown
All the ladies and the fellows, olomo kilo fun omo re
Dem dey steady feel my flow, got my eyes on you oh
no need to sit down dey hate on anybody
Oya act a fool oh, olomo kilo fun omo re
And become something and make some dough, e be like say i don win lotto
e nor easy to run the show
all the ladies and the fellows
everybody want a photo
E nor easy to run the show, e nor easy to run the show, e nor easy to come from nothing
And become something and make some dough, dem dey steady feel my flow
Leave the people wey dey form ode, olomo kilo fun omo re
Everyday number one on the countdown, no need to sit down dey hate on anybody
Love the things you do oh, if you dey feel me let me know
If you dey feel me let me know, got my eyes on you oh, everything brand new oh
All the ladies and the fellows, everybody want a photo
I m unstoppable malo be, every single place i go, na my music dey make dem dey go down
olomo kilo fun omo re
e nor easy to come from nothing
everyday number one on the countdown